R&B Artist , Seyi Shay releases the visuals to her 2017 hit single YOLO YOLO produced by DJ Coublon. This follows up recent announcements that Seyi Shay will be involved in the new season of hit series, MTV Shuga.
The Video was shot by Meji Alabi for JM Films in the tropical region of South Africa,there are captivating visuals and scenery and yours truly Seyi Shay is all dressed up like an African princess. View the lyrics and video below
watch the video here
Lyrics - Yolo Yolo
Verse 1]
I just dey sing about my life “my life”
From where I started to where I dey now
I see say many things don happen
Many many besiege that has taught me correct lesson
Oh oh
Nobody wanna be your friend when its bitter
They only claim your friend when its better
After all the storms I don go through
Still ended up a winner, I dey count counting blessing
Help me yolo, yolo yolo yolo yolo
[Verse 2]
The pikin wey dem carry for back no know say journey far
Gbogbo biz girl ko easy bere lowo jenifer
Na only the pesin wey know go tell you the true story
After all the said and done I give God all the glory
Help me yolo o, yolo Yolo
[Chorus]
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya break dance, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, dab
Ehen ehen
Blow the trumpet
Oya dance
Give me the beat
Give me the samba
Obrigado, Gracias
Ese ese
Comments
Post a Comment